Difference between revisions of "akowe"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Name wey dem dey call person wey dey write for meeting. |
− | :* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |( | + | :* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |(It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |( | + | :* {{ux|dv| Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |(Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)}} |
:* {{ux|dv|Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big '''akowe''' arrange for di Headquarter of United Nation. |(gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)}} | :* {{ux|dv|Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big '''akowe''' arrange for di Headquarter of United Nation. |(gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''A secretary or scribe of an association'' ''any literate person''. | * English: ''A secretary or scribe of an association'' ''any literate person''. |
Latest revision as of 10:46, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba (Clerk or Secretary)
Pronunciation
- ákɔ̀wé
Noun
- Name wey dem dey call person wey dey write for meeting.
- Na oga Nedu be di akowe for dis company o. — (It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)
- Na until dem don fit make person deir akowe before dat group go fit touch deir money. — (Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)
- Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation. — (gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)
Translations
- English: A secretary or scribe of an association any literate person.