Difference between revisions of "akowe"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin dem dey call person wey dey write for meeting.
+
* Name wey dem dey call person wey dey write for meeting.
:* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |(Egbokhare_2020. It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)}}
+
:* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |(It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)}}
:* {{ux|dv|Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |(NSC_Legbeti_2020. Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)}}
+
:* {{ux|dv| Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |(Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big '''akowe''' arrange for di Headquarter of United Nation. |(gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big '''akowe''' arrange for di Headquarter of United Nation. |(gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)}}
:* {{ux|dv|My name na Agnes Legbeti, na me go be de '''akowe''' for dis meeting wey we wan do today. |(NSC_Legbeti_2020. My name is Agnes Legbeti, I am the Secretary for today's meeting.)}}
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''A secretary or scribe of an association'' ''any literate person''.
 
* English: ''A secretary or scribe of an association'' ''any literate person''.

Latest revision as of 10:46, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba (Clerk or Secretary)

Pronunciation

  • ákɔ̀wé

Play Play

Noun

  • Name wey dem dey call person wey dey write for meeting.
  • Na oga Nedu be di akowe for dis company o.  — (It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)
  • Na until dem don fit make person deir akowe before dat group go fit touch deir money.  — (Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)
  • Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation.  — (gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)

Translations

  • English: A secretary or scribe of an association any literate person.