akowe

Revision as of 17:32, 7 December 2020 by 102.89.2.124 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba (A Teacher)

Pronunciation

  • ákòwé

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12211

Noun

  1. Na wetin dem dey call person wey sabi book a literate person, a secretary or scribe of an association -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na oga Nedu be di akowe for dis company o.  — (It's Mr Nedu who is the scretary of this company.)
  2. amod-det (frequency:3)
    Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation.  — (gumbody__30, __no translation__)
    Di big akowe go come do list of all di people wey dem bring out according to abc, where e go show show di gumbody country wey chose dem, and e go e go submit di list to di gumbody country dem wey de for di gumbody.  — (gumbody__159, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

  • akeko

Translations

  • English: a literate person, a secretary or scribe of an association