akowe
Naija
Etymology
From: Yoruba (Clerk or Secretary)
Pronunciation
- ákɔ̀wé
Noun
- Wetin dem dey call person wey dey write for meeting.
- Na oga Nedu be di akowe for dis company o. — (Egbokhare_2020. It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)
- Na until dem don fit make person deir akowe before dat group go fit touch deir money. — (NSC_Legbeti_2020. Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)
- Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation. — (gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)
Translations
- English: A secretary or scribe of an association any literate person.