Difference between revisions of "akpuruka"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
+
*As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
 
:* {{ux|dv|Di person wey get dat shop na '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)}}
 
:* {{ux|dv|Di person wey get dat shop na '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)}}
 
:* {{ux|dv|For Aba, many people dey sell '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)}}
 
:* {{ux|dv|For Aba, many people dey sell '''akpuruka'''.|(Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)}}

Revision as of 09:43, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From:Igbo akpuruka meaning solid or sturdy

Pronunciation

  • ákpúrúká

Play Play

Adjective

  • As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
  • Di person wey get dat shop na akpuruka.  — (Egbokhare_2020, The owner of that shop is a cunning fellow.)
  • For Aba, many people dey sell akpuruka.  — (Egbokhare_2020, In Aba, many people sell fake products.)
  • Akpuruka woman fit beat e husband and do legbuke work.  — (NSC_Abonyi_2020, A really tough woman can beat up her husband and engage in masonry.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: "artful", a fake product