Difference between revisions of "alagbon"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: The name of Police Force criminal Department in ''Alagbon'' Ikoyi, Lagos.
+
''Alagbon'' na di name wey de dey call di place one Police station dey for Ikoyi, Lagos.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 00:00, 18 July 2021

Naija

Etymology

Alagbon na di name wey de dey call di place one Police station dey for Ikoyi, Lagos.

Pronunciation

  • àlágbɔ́n

Play Play

Usage

Na Fela take di name sing one song after dem arrest am.

Noun

Na name wey de dey call police station.

  • Dem carry di thief go alagbon.  — (Egbokhare_2020, The thief was taken into police custody.)

Translations

  • English: police station