Difference between revisions of "alagbon"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
''Alagbon'' na di name wey de dey call di place one Police station dey for Ikoyi, Lagos.
+
''Alagbon'' nna di name wey de dey call di place where CID (Criminal Investigation and Intelligence Department) Headquarters dey for Ikoyi, Lagos.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Latest revision as of 10:53, 14 February 2024

Naija

Etymology

Alagbon nna di name wey de dey call di place where CID (Criminal Investigation and Intelligence Department) Headquarters dey for Ikoyi, Lagos.

Pronunciation

  • àlágbɔ́n

Play Play

Usage

  • Na Fela take di name sing one song after dem arrest am.

Noun

  • Na name wey de dey call police station.
  • Dem carry di thief go alagbon.  — (Egbokhare_2020, The thief was taken into police custody.)

Translations

  • English: police station