alagbon
Naija
Etymology
From: The name of Police Force criminal Department in Alagbon Ikoyi, Lagos.
Pronunciation
- àlágbɔ́n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Usage
Na Fela take di name sing one song after dem arrest am.
Noun
Na name wey de dey call police station.
- Dem carry di thief go alagbon. — (Egbokhare_2020, The thief was taken into police custody.)
Translations
- English: police station