alagbon

Naija

Etymology

From: The name of Police Force criminal Department in Alagbon Ikoyi, Lagos.

Pronunciation

  • àlágbɔ́n

Play Play

Usage

Na Fela take di name sing one song after dem arrest am.

Noun

Na name wey de dey call police station.

  • Dem carry di thief go alagbon.  — (Egbokhare_2020, The thief was taken into police custody.)

Translations

  • English: police station