alagbon

Revision as of 10:53, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Etymology)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

Alagbon nna di name wey de dey call di place where CID (Criminal Investigation and Intelligence Department) Headquarters dey for Ikoyi, Lagos.

Pronunciation

  • àlágbɔ́n

Play Play

Usage

  • Na Fela take di name sing one song after dem arrest am.

Noun

  • Na name wey de dey call police station.
  • Dem carry di thief go alagbon.  — (Egbokhare_2020, The thief was taken into police custody.)

Translations

  • English: police station