Difference between revisions of "alarm"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| Dis '''alarm''' no blow reach your side? |(NSC_2021, Aren't you also experiencing hard times?)}} | #:* {{ux|dv| Dis '''alarm''' no blow reach your side? |(NSC_2021, Aren't you also experiencing hard times?)}} | ||
# Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach. | # Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach. | ||
− | #:*{{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)}} | + | #:*{{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)}} |
#:* {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}} | #:* {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}} | ||
# Sey somting warn person sey [[kasala]] dey. | # Sey somting warn person sey [[kasala]] dey. |
Revision as of 12:49, 21 March 2022
Naija
Etymology
From: English alarm
Pronunciation
- àlâm
Noun
- Sey hunger dey catch person.
- Omo, Alarm dey town. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Brother, people are hungry all around.)
- Dis alarm no blow reach your side? — (NSC_2021, Aren't you also experiencing hard times?)
- Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
- Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. — (bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)
- NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
- Sey somting warn person sey kasala dey.
- Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window. — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
- Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)
Related forms
Translations
- English: alarm, warning