Difference between revisions of "alarm"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Sey hunger dey catch person.
 
# Sey hunger dey catch person.
#:* {{ux|dv| Omo, '''Alarm''' dey town. |(NSC_2021, Brother, people are hungry all around.)}}
+
#:* {{ux|dv| Omo, '''Alarm''' dey town. |(Brother, people are hungry all around.)}}
#:* {{ux|dv| Dis '''alarm''' no blow reach your side? |(NSC_2021, Aren't you also experiencing hard times?)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis '''alarm''' no blow reach your side? |(Aren't you also experiencing hard times?)}}
 
# Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
 
# Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
 
#:*{{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)}}
 
#:* {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}}
 
# Sey somting warn person sey [[kasala]] dey.
 
# Sey somting warn person sey [[kasala]] dey.
#:*{{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis happen after dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oga Gambo explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. |(bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 10:54, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Noun

  1. Sey hunger dey catch person.
    • Omo, Alarm dey town.  — (Brother, people are hungry all around.)
    • Dis alarm no blow reach your side?  — (Aren't you also experiencing hard times?)
  2. Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
    • Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)
    • NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  3. Sey somting warn person sey kasala dey.
    • Dis happen after dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    • Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Related forms

alarm blow

Translations

  • English: alarm, warning