Difference between revisions of "alarm"

 
(28 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:From the English word ' alarm'.
+
From: English ''alarm''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 82
 
* Frequency rank in raw corpus: 2363
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
alarm: severe hunger,being financially down -- Definition in Naija?
+
# Sey hunger dey catch person.
 
+
#:* {{ux|dv| Omo, '''Alarm''' dey town. |(Brother, people are hungry all around.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Dis '''alarm''' no blow reach your side? |(Aren't you also experiencing hard times?)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
#: {{ux|dv|Bros, alam dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)}}
+
#:*{{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)}}
# - (frequency:63)
+
#:* {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}}
#: {{ux|dv|Use '''alarm''' clock |(bbc__97421, __no translation__)}}
+
# Sey somting warn person sey [[kasala]] dey.
#: {{ux|dv|Authorities raise '''alarm''' on Monday 18 September; |(bbc__18071, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis happen after dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)}}
# det (frequency:4)
+
#:*{{ux|dv|Oga Gambo explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. |(bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)}}
#: {{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, __no translation__)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No cause for '''alarm''' sha. |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__72, There is no cause for alarm.)}}
 
#: {{ux|dv|Patrols dey go on around there now and no cause for '''alarm'''. |(bbc__5690, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na so Faruk raise '''alarm''' wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. |(bbc__71827, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|IAAF bin no raise '''alarm''' immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.' |(bbc__57066, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E take di decision to report say na false '''alarm''' and e no report to im superiors. |(bbc__45677, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Only few pipo fit continue sleep when dis old '''alarm''' begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school. |(bbc__79081, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Oga Gambo explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. |(bbc__76635, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Isah explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem pursue di kidnappers reach Kwosanda junction, come exchange fire wit dem. |(bbc__76655, __no translation__)}}
 
# advcl:relcl-case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* rumour 0.65 115, reports 0.56 135, gbese 0.53 40, aircraft 0.53 74, tyre 0.52 110, warning 0.51 292, 5bn 0.50 14, windows 0.50 21, ransom 0.49 70
 
 
 
====Antonyms====
 
* rumour 0.65 115, reports 0.56 135, gbese 0.53 40, aircraft 0.53 74, tyre 0.52 110, warning 0.51 292, 5bn 0.50 14, windows 0.50 21, ransom 0.49 70
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: severe hunger,being financially down
+
* English: ''alarm'', ''warning''

Latest revision as of 10:54, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Noun

  1. Sey hunger dey catch person.
    • Omo, Alarm dey town.  — (Brother, people are hungry all around.)
    • Dis alarm no blow reach your side?  — (Aren't you also experiencing hard times?)
  2. Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
    • Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)
    • NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  3. Sey somting warn person sey kasala dey.
    • Dis happen after dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    • Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Translations

  • English: alarm, warning