Difference between revisions of "alarm"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Di time wey dey make noise. | #Di time wey dey make noise. | ||
− | #: {{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm to the time .)}} | + | #:{{ux|dv|Set di '''alarm''' to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. |(bbc__88055, Set the alarm to the time.)}} |
#: {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA had .)}} | #: {{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA had .)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, | + | #: {{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, )}} |
#: {{ux|dv|Only few pipo fit continue sleep when dis old '''alarm''' begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school. |(bbc__79081, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Only few pipo fit continue sleep when dis old '''alarm''' begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school. |(bbc__79081, __no translation__)}} | ||
# det-nmod (frequency:2) | # det-nmod (frequency:2) | ||
Line 27: | Line 27: | ||
#: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}} | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 20:23, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: English alarm
Pronunciation
- àlâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 82
- Frequency rank in raw corpus: 2363
Noun
- Di time wey dey make noise.
- Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. — (bbc__88055, Set the alarm to the time.)
- NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. — (bbc__69351, NASA had .)
- Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window. — (bbc__40704, )
- Only few pipo fit continue sleep when dis old alarm begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school. — (bbc__79081, __no translation__)
- det-nmod (frequency:2)
- Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. — (bbc__76635, __no translation__)
- Oga Isah explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem pursue di kidnappers reach Kwosanda junction, come exchange fire wit dem. — (bbc__76655, __no translation__)
- advcl:relcl-case-det (frequency:2)
- Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow. — (bbc__1958, __no translation__)
- For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. — (bbc__50747, __no translation__)
Verb
- Sey dem make noise about someting.
- Authorities raise alarm on Monday 18 September. — (bbc__18071, )
- Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. — (bbc__71827, __no translation__)
- IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.' — (bbc__57066, __no translation__)
- severe hunger, being financially down
- amod (frequency:2)
- E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors. — (bbc__45677, __no translation__)
Related forms
- Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o. — (Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)
- On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false alarm. — (bbc__77832, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: severe hunger, being financially down