Difference between revisions of "alarm"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#:{{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}} | #:{{ux|dv|NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di '''alarm''' finish, di time don pass. |(bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)}} | ||
#Na when dem warn person or sey person warn person | #Na when dem warn person or sey person warn person | ||
− | #:{{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, It happened after they | + | #:{{ux|dv|Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute '''alarm''' make di agency to miss dia 65-minute weather window. |(bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)}} |
#:{{ux|dv|Oga Gambo explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. |(bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)}} | #:{{ux|dv|Oga Gambo explain say wen police bin get di '''alarm''' of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. |(bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)}} | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 15:30, 30 November 2020
Naija
Etymology
From: English alarm
Pronunciation
- àlâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 82
- Frequency rank in raw corpus: 2363
Noun
- Di time wey dey make noise.
- Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
- NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
- Na when dem warn person or sey person warn person
- Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window. — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
- Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)
Verb
- Sey dem make noise about someting.
- Authorities raise alarm on Monday 18 September. — (bbc__18071, )
- Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. — (bbc__71827, __no translation__)
- IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.' — (bbc__57066, __no translation__)
- E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors. — (bbc__45677, __no translation__)
Related forms
- Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o. — (Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)
- On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false alarm. — (bbc__77832, __no translation__)
Synonyms
- severe hunger, being financially down
Antonyms
Translations
- English: severe hunger, being financially down