Difference between revisions of "alarm"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alarm.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 82
 
* Frequency rank in raw corpus: 2363
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 09:50, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Noun

  1. Sey hunger dey catch person.
    • Omo, Alarm dey town.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Brother, people are hungry.)
  2. Di time wey dey make noise.
    • Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
    • NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  3. Na sey person warn person
    • Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    • Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Translations

  • English: Alarm, Warning

Verb Phrase

Alarm blow

  • Sey yawa gas for place or for person.
  • Dis attacks dey worse more more, even with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)
  • Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o.  — (Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)
  • E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors.  — (bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)

Raise alarm Make person hala sey yawa don gas.

  • Authorities raise alarm on Monday 18 September.  — (bbc__18071, There was bedlam raised by the authorities on Monday 18 September.)
  • Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun.  — (bbc__71827, Faruk caused an uproar after he had been attacked and that attracted many neighbours to his house.)

Translations

  • English: to cause bedlam