Difference between revisions of "alarm"

Line 40: Line 40:
 
#: {{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*# severe hunger, being financially down
+
* severe hunger, being financially down
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 20:31, 27 November 2020

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 82
  • Frequency rank in raw corpus: 2363

Noun

  1. Di time wey dey make noise.
    Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm to the time.)
    NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA had .)
  1. Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, )
    Only few pipo fit continue sleep when dis old alarm begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school.  — (bbc__79081, __no translation__)
  2. det-nmod (frequency:2)
    Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, __no translation__)
    Oga Isah explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem pursue di kidnappers reach Kwosanda junction, come exchange fire wit dem.  — (bbc__76655, __no translation__)
  3. advcl:relcl-case-det (frequency:2)
    Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, __no translation__)
    For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem.  — (bbc__50747, __no translation__)

Verb

  1. Sey dem make noise about someting.
  • Authorities raise alarm on Monday 18 September.  — (bbc__18071, )
  1. Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun.  — (bbc__71827, __no translation__)
    IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.'  — (bbc__57066, __no translation__)
    E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors.  — (bbc__45677, __no translation__)

Related forms

alarm blow

  • Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o.  — (Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)
  1. On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false alarm.  — (bbc__77832, __no translation__)

Synonyms

  • severe hunger, being financially down

Antonyms

Translations

  • English: severe hunger, being financially down