Difference between revisions of "alarm"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 33: | Line 33: | ||
:*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)}} | :*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)}} | ||
:*{{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}} | :*{{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}} | ||
− | + | #:{{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, __no translation__)}} | |
+ | #:{{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* severe hunger, being financially down | * severe hunger, being financially down |
Revision as of 15:31, 30 November 2020
Naija
Etymology
From: English alarm
Pronunciation
- àlâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 82
- Frequency rank in raw corpus: 2363
Noun
- Di time wey dey make noise.
- Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
- NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
- Na when dem warn person or sey person warn person
- Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window. — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
- Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)
Verb
- Sey dem make noise about someting.
- Authorities raise alarm on Monday 18 September. — (bbc__18071, )
- Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. — (bbc__71827, __no translation__)
- IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.' — (bbc__57066, __no translation__)
- E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors. — (bbc__45677, __no translation__)
Related forms
- Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o. — (Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)
- On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false alarm. — (bbc__77832, __no translation__)
- Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow. — (bbc__1958, __no translation__)
- For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. — (bbc__50747, __no translation__)
Synonyms
- severe hunger, being financially down
Antonyms
Translations
- English: severe hunger, being financially down