alarm

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 82
  • Frequency rank in raw corpus: 2363

Noun

alarm: severe hunger,being financially down -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Bros, alam dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o.  — (Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)
  2. - (frequency:63)
    Use alarm clock  — (bbc__97421, __no translation__)
    Authorities raise alarm on Monday 18 September;  — (bbc__18071, __no translation__)
  3. det (frequency:4)
    Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, __no translation__)
    NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, __no translation__)
  4. case (frequency:4)
    No cause for alarm sha.  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__72, There is no cause for alarm.)
    Patrols dey go on around there now and no cause for alarm.  — (bbc__5690, __no translation__)
  5. acl:relcl (frequency:3)
    Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun.  — (bbc__71827, __no translation__)
    IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.'  — (bbc__57066, __no translation__)
  6. amod (frequency:2)
    E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors.  — (bbc__45677, __no translation__)
    On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false alarm.  — (bbc__77832, __no translation__)
  7. amod-det (frequency:2)
    Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, __no translation__)
    Only few pipo fit continue sleep when dis old alarm begin ring Parents of pikin between di age of 3 - 10 go tell you one time or di oda, dem don struggle to make dia pikin wake up on time for school.  — (bbc__79081, __no translation__)
  8. det-nmod (frequency:2)
    Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, __no translation__)
    Oga Isah explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem pursue di kidnappers reach Kwosanda junction, come exchange fire wit dem.  — (bbc__76655, __no translation__)
  9. advcl:relcl-case-det (frequency:2)
    Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, __no translation__)
    For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem.  — (bbc__50747, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • rumour 0.65 115, reports 0.56 135, gbese 0.53 40, aircraft 0.53 74, tyre 0.52 110, warning 0.51 292, 5bn 0.50 14, windows 0.50 21, ransom 0.49 70

Antonyms

  • rumour 0.65 115, reports 0.56 135, gbese 0.53 40, aircraft 0.53 74, tyre 0.52 110, warning 0.51 292, 5bn 0.50 14, windows 0.50 21, ransom 0.49 70

Translations

  • English: severe hunger,being financially down