all

Naija

Etymology

From English all.

Pronunciation

  • ɔ̂:l

Play Play


Pronoun

  • Wetin dem dey use [[talk] about people or ting wey dey join togeder.
  • All of us don go fetch water for well.  — (NSC_2021,We all went to the well to fetch some water.)
  • Ok do dis one free, collect money for all dis one.  — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay, do this for free, while for all of these ones you accept money.)

Related form

Translations

  • English: all