all

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English all

Pronunciation

  • ɔl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 362
  • Frequency rank in NSC treebank: 51
  • Frequency in raw corpus: 8280
  • Frequency rank in raw corpus: 47

The word is used more in written texts than orally.


Adverb

all: no definition -- Definition in Naija?

  1. we use am show people wey do someting plus including di one wey dey yarn.
  2. - (frequency:7521)
    All...  — (ENU_13_School-Life_DG__3, All...)
  3. nmod (frequency:654)
    All of dem na…  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__202, All of them are...)
    All of us don…  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__38, All of us have ...)
  4. obl:mod (frequency:74)
    All of dem.  — (LAG_38_Elections_DG__102, All of them.)
    No be all of us.  — (NST_cleaned__2328, __no translation__)
  5. advmod (frequency:35)
    All of…  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__112, All of)
    After all, na Warri, you grow up.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__56, After all, you grew up in Warri.)
    Ok do dis one free, collect money for all dis one.  — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay,do this one for free, take money for all these ones.)
  6. cc (frequency:8)
    47. You will sign such document as we reasonably request, at no cost to us, to confirm any or all of  — (ja102__137, __no translation__)
    47. You will sign such document as we reasonably request, at no cost to us, to confirm any or all of the above.  — (ja102__138, __no translation__)
  7. case-cc (frequency:4)
    Jesus come this world come die ‘once and for all.’ So, Jesus sacrifice don free us kpatakpata.  — (jw__10236, __no translation__)
    Many pipo wey tok to BBC News Pidgin dey sad about wetin happun and hope say goment go stop horse racing inside Kano city once and for all.  — (bbc__65633, __no translation__)
  8. cc-nmod (frequency:3)
    understand each other, fit stand each other and all of dem go de  — (human_rights__215, __no translation__)
    Make di governor, and all of dem do our charity work for our life now abeg.  — (NST_cleaned__42363, __no translation__)
  9. det-nmod (frequency:3)
    E go say hey, so na wetin una dey talk be dat all of una, hey!  — (NST_cleaned__87, __no translation__)
    NBC wey say dem give all of dem di highest level of sanction say radio stations too break di rule including oda big stations like AIT and TVC.  — (bbc__69367, __no translation__)
  10. det (frequency:2)
    All di…  — (NST_cleaned__28658, __no translation__)
    See di all, di all, di akekpenketa, keep am.  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__287, See, all the... all the... all the little opportunities, keep them.)
  11. dep-nmod (frequency:2)
    All of us carry sin come from our mama belle, na im make we dey die.  — (jw__32117, __no translation__)
    Dadashev wey dey stay for America don win all of of im 13 fights but im collect plenti-plenti punches from di Puerto Rican boxer, Subriel Matias during di fight wey happun for Maryland.  — (bbc__26755, __no translation__)
  12. acl:relcl (frequency:2)
    All we need to do na make we tell am di sin.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__130, All we need to do is to tell Him all our sins.)
    E say before pipo check say all weh Nigeria get na oil and gas and no bi full tori and no bi future but de true tori na say IT starts up dey boom for Lagos with young woman coders, plus company weh dey store data for Africa.  — (bbc__86023, __no translation__)

Derived forms

  1. At all.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__112, At all.)
    E no cost at all lai, lai.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__20, It's not expensive at all, never.)
  1. First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
    But first of all, you get to change your means of earning.  — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)

Synonyms

Antonyms

  • least 0.54 687,

Translations

  • English: no definition