all

Naija

Etymology

Borrowed from English all

Pronunciation

  • ɔl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 362
  • Frequency rank in NSC treebank: 51
  • Frequency in raw corpus: 8280
  • Frequency rank in raw corpus: 47

The word is used more in written texts than orally.


Adverb

all: we use am show number of people or ting wey do someting plus including di one wey dey yarn.

  1. nmod (frequency:654)
    All of dem na…  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__202, All of them are...)
    All of us don…  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__38, All of us have ...)
    Ok do dis one free, collect money for all dis one.  — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay,do this one for free, take money for all these ones.)
  2. case-cc (frequency:4)
    Jesus come this world come die ‘once and for all.’ So, Jesus sacrifice don free us kpatakpata.  — (jw__10236, __no translation__)

Derived forms

  1. At all.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__112, At all.)
    E no cost at all lai, lai.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__20, It's not expensive at all, never.)
  1. First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
    But first of all, you get to change your means of earning.  — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)
  1. {{ux|dv| De don do am altogeda]]
  1. {{ux|dv| Im dey waka past altrough di day]]

Synonyms

  • some 0.47 8816, many 0.39 4476, plenty 0.39 2558

Antonyms

  • least 0.54 687,

Translations

  • English: all (everything)