all
Naija
Etymology
From English all.
Pronunciation
- ɔ̂l
Pronoun
- Wetin dem dey use talk about people or ting wey dey join togeder.
- All of us don go fetch water for well. — (NSC_2021,We all went to the well to fetch some water.)
- Ok do dis one free, collect money for all dis one. — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay, do this for free, while for all of these ones you accept money.)
Related form
Translations
- English: all