all

Revision as of 12:17, 21 August 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

Borrowed from English all

Pronunciation

  • ɔl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 362
  • Frequency rank in NSC treebank: 51
  • Frequency in raw corpus: 8280
  • Frequency rank in raw corpus: 47

The word is used more in written texts than orally.

Definition

We use am show number of people or ting wey do someting plus including di one wey dey yarn.


Determiner

Pronoun

Adverb

  1. nmod (frequency:654)
    All of dem na…  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__202, All of them are...)
    All of us don…  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__38, All of us have ...)
    Ok do dis one free, collect money for all dis one.  — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay,do this one for free, take money for all these ones.)
  2. case-cc (frequency:4)
    Jesus come this world come die ‘once and for all.’ So, Jesus sacrifice don free us kpatakpata.  — (jw__10236, __Jesus came to this world to die for us once and for all, So, Jesus' sacrifice has completely set us free)

Derived forms

  1. At all.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__112, At all.)
    E no cost at all lai, lai.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__20, It's not expensive at all, never.)
  1. First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
    But first of all, you get to change your means of earning.  — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)
  1. {{ux|dv| De don do am altogeda]]
  1. {{ux|dv| Im dey waka past altrough di day]]

Synonyms

  • some 0.47 8816, many 0.39 4476, plenty 0.39 2558

Antonyms

  • least 0.54 687,

Translations

  • English: all (everything)