Difference between revisions of "alligator"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈæləˌgeɪtər
+
* àlɪ̀gétɔ̀
 
<sm2>Pcm-ng-alligator.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-alligator.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-alligator.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-alligator.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 2
 
* Frequency rank in raw corpus: 21776
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
alligator: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na one kind green animal wey be like big lizard wey dey live for water side.
 
+
:* {{ux|dv|Na so so '''alligator''' de waka comot for bush anyhow for our [[area]] wey near small river.|(NSC_2021, Alligators are a common sight in our area where the bush is close to a lake.)}}
 
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Unoka go for inside im room, no tay e bring cola with '''alligator''' pepper and white chalk for plate. |(katakata__605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E bring '''alligator''' pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am. |(katakata__102, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''alligator''

Latest revision as of 11:00, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English alligator

Pronunciation

  • àlɪ̀gétɔ̀

Play

Noun

  • Na one kind green animal wey be like big lizard wey dey live for water side.
  • Na so so alligator de waka comot for bush anyhow for our area wey near small river.  — (NSC_2021, Alligators are a common sight in our area where the bush is close to a lake.)

Translations

  • English: alligator