alligator
Naija
Etymology
From: English alligator
Pronunciation
- ˈalɪgeɪtò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 21776
Noun
Na one kind green animal wey be like big lizard wey dey chop grass.
- Na so so alligator de waka comot for bush anyhow for our area wey near small river. — (NSC_Abonyi_2021, Alligators are a common sight in our area where the bush is close to a lake.)
Translations
- English: alligator