alligator

Naija

Etymology

From: English alligator

Pronunciation

  • ˈalɪgeɪtò

Play

Noun

  • Na one kind green animal wey be like big lizard wey dey chop grass.
  • Na so so alligator de waka comot for bush anyhow for our area wey near small river.  — (NSC_Abonyi_2021, Alligators are a common sight in our area where the bush is close to a lake.)

Translations

  • English: alligator