almajiri

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Hausa almajiri, 'pupil'. Cf Arabic al-muhājir.

Pronunciation

  • àlmádʒìrí

Play Play

Usage

De dey use am for North.

Noun

  • Person wey be sey e dey go Islamic school wey be sey e dey beg join am.
  • Government build almajiri school.  — (Egbokhare 2020, The government built a Koranic school.)
  • Almajiri dem dey beg for road.  — (Egbokhare 2020, The Koranic school pupils are begging on the street.)
  • Politician dem don sabi how to use almajiri dem to scata election.  — (Egbokhare 2020, The politicians have perfected the use of Koranic school pupils to rig election)

Translations

  • English: Koranic school pupil.