almajiri
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa almajiri, 'pupil'. Cf Arabic al-muhājir.
Pronunciation
- àlmádʒìrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 28823
Usage
De dey use am for North.
Noun
Person wey be sey e dey go Islamic school wey be sey e dey beg join am.
- Government build almajiri school. — (Egbokhare 2020, The government built a Koranic school.)
- Almajiri dem dey beg for road. — (Egbokhare 2020, The Koranic school pupils are begging on the street.)
- Politician dem don sabi how to use almajiri dem to scata election. — (Egbokhare 2020, The politicians have perfected the use of Koranic school pupils to rig election)
Translations
- English: Koranic school pupil.