Difference between revisions of "am"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From:English ''am'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 11: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about. | Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about. | ||
− | #: {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it.)}} | + | #: {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)}} |
− | #: {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, | + | #: {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)}} |
#: {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Me, and '''am''' come dey gist. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__153, Him and I were talking.)}} | #: {{ux|dv|Me, and '''am''' come dey gist. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__153, Him and I were talking.)}} | ||
#: {{ux|dv|You and '''am''' go come be friend. |(jw__27517, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|You and '''am''' go come be friend. |(jw__27517, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na only '''am''' dey for union? |(deuber__6742, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na only '''am''' dey for union? |(deuber__6742, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}} | #: {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na im, make '''am''' she take her JAMB. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__137, She wrote the JAMB.)}} | #: {{ux|dv|Na im, make '''am''' she take her JAMB. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__137, She wrote the JAMB.)}} | ||
#: {{ux|dv|Na im, make '''am''' she dey house now. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__138, That's why she's at home now.)}} | #: {{ux|dv|Na im, make '''am''' she dey house now. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__138, That's why she's at home now.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na di ting wey we dey for, for '''am''' for dis Nigeria be dat. |(NST_cleaned__14369, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na di ting wey we dey for, for '''am''' for dis Nigeria be dat. |(NST_cleaned__14369, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Some people for Nigeria go go dere, go buy dose tyres wey dey don use, dem go fold di tyres, fold '''am''' into each anoder so dat dey go fit bring plenty, plenty. |(IBA_13_Road-Safety_M__160, Some people in Nigeria will go there, go and buy those used tyres that they have used, they will fold the tyres, fold them into each other, so that they can bring in very plenty.)}} | #: {{ux|dv|Some people for Nigeria go go dere, go buy dose tyres wey dey don use, dem go fold di tyres, fold '''am''' into each anoder so dat dey go fit bring plenty, plenty. |(IBA_13_Road-Safety_M__160, Some people in Nigeria will go there, go and buy those used tyres that they have used, they will fold the tyres, fold them into each other, so that they can bring in very plenty.)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na so Katy Perry call '''am''' say make im come close as if she wan kiss '''am''' for cheek but nack '''am''' kiss for lips. |(bbc__71841, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na so Katy Perry call '''am''' say make im come close as if she wan kiss '''am''' for cheek but nack '''am''' kiss for lips. |(bbc__71841, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|If she no stop, cari '''am''' comot till she ready come back come eat. |(bbc__90537, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|If she no stop, cari '''am''' comot till she ready come back come eat. |(bbc__90537, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|''Wen l don gbab '''am''', l ask '''am''' say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|''Wen l don gbab '''am''', l ask '''am''' say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Okay, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults ?)}} | #: {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Okay, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults ?)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|I wan be like '''am'''. |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__123, I want to be like him.)}} | #: {{ux|dv|I wan be like '''am'''. |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__123, I want to be like him.)}} | ||
#: {{ux|dv|Meself wan be like '''am'''. |(LAG_07_Johns-Biography_MG__36, Myself, I want to be like him.)}} | #: {{ux|dv|Meself wan be like '''am'''. |(LAG_07_Johns-Biography_MG__36, Myself, I want to be like him.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na only Jehovah you give '''am''', and na only '''am''' you promise to serve. |(jw__3566, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na only Jehovah you give '''am''', and na only '''am''' you promise to serve. |(jw__3566, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love '''am''' and na only '''am''' we go worship. |(jw__3619, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love '''am''' and na only '''am''' we go worship. |(jw__3619, __no translation__)}} | ||
− | + | #word wey dey point go back to wetin de don already talk about for inside talk talk. there | |
− | + | #: {{ux|dv|Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside '''am'''. |(bbc__1991, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * dem | + | * [[dem]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''him, her, it'', ''there'' |
Revision as of 19:46, 25 August 2021
Naija
Etymology
From:English am
Pronunciation
- àm
Pronoun
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)
- Ehen you go pour hot water on top am. — (IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)
- Click on top am and press Manage ads settings. — (bbc__99599, __no translation__)
- Me, and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, Him and I were talking.)
- You and am go come be friend. — (jw__27517, __no translation__)
- Na only am dey for union? — (deuber__6742, __no translation__)
- I like di guy, I just like am. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)
- Na im, make am she take her JAMB. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__137, She wrote the JAMB.)
- Na im, make am she dey house now. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__138, That's why she's at home now.)
- Na di ting wey we dey for, for am for dis Nigeria be dat. — (NST_cleaned__14369, __no translation__)
- Some people for Nigeria go go dere, go buy dose tyres wey dey don use, dem go fold di tyres, fold am into each anoder so dat dey go fit bring plenty, plenty. — (IBA_13_Road-Safety_M__160, Some people in Nigeria will go there, go and buy those used tyres that they have used, they will fold the tyres, fold them into each other, so that they can bring in very plenty.)
- Na so Katy Perry call am say make im come close as if she wan kiss am for cheek but nack am kiss for lips. — (bbc__71841, __no translation__)
- If she no stop, cari am comot till she ready come back come eat. — (bbc__90537, __no translation__)
- 'Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin — (bbc__8586, __no translation__)
- Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do am for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Okay, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults ?)
- I wan be like am. — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__123, I want to be like him.)
- Meself wan be like am. — (LAG_07_Johns-Biography_MG__36, Myself, I want to be like him.)
- Na only Jehovah you give am, and na only am you promise to serve. — (jw__3566, __no translation__)
- If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love am and na only am we go worship. — (jw__3619, __no translation__)
- word wey dey point go back to wetin de don already talk about for inside talk talk. there
- Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside am. — (bbc__1991, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: him, her, it, there