Difference between revisions of "amebo"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Alternate form=== |
− | * | + | *amibo |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Yoruba'' a character in Village Headmaster, a Soap Opera''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ámԑ̀bɔ́ |
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 15: | ||
* Frequency in raw corpus: 23 | * Frequency in raw corpus: 23 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 4990 | * Frequency rank in raw corpus: 4990 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down. | |
− | + | #:* {{ux|dv|You be '''amebo'''. |( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}} | |
− | #: {{ux|dv|You be '''amebo'''. | + | #:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}} |
− | + | #Na make person dey gossip | |
− | #: {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}} | + | #:*{{ux|dv|Dem siddon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)}} |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|I beg I no wan talk because if I mistake mention name, I don do '''amebo''' be dat |(NSC_Legbeti_2020, I wont dare call names otherwise, I will be spreading gossip)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|E go turn your phone into '''amebo''' wey dem fit use track you and come tiff everytin for am. |(bbc__2461, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv|E go turn your phone into '''amebo''' wey dem fit use track you and come tiff everytin for am. |(bbc__2461, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[aproko]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: a gossip, | + | * English: ''a gossip'', ''idle talk'' |
Revision as of 16:27, 30 November 2020
Naija
Alternate form
- amibo
Etymology
From: Yoruba a character in Village Headmaster, a Soap Opera.
Pronunciation
- ámԑ̀bɔ́
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3672
- Frequency in raw corpus: 23
- Frequency rank in raw corpus: 4990
Noun
- Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
- You be amebo. — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
- Amebo people too don run. — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
- Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
- All na amebo o. — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
- Na make person dey gossip
- Dem siddon do amebo tire. — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
- I beg I no wan talk because if I mistake mention name, I don do amebo be dat — (NSC_Legbeti_2020, I wont dare call names otherwise, I will be spreading gossip)
- E go turn your phone into amebo wey dem fit use track you and come tiff everytin for am. — (bbc__2461, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: a gossip, idle talk