amebo

Revision as of 16:27, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk)

Naija

Alternate form

  • amibo

Etymology

From: Yoruba a character in Village Headmaster, a Soap Opera.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3672
  • Frequency in raw corpus: 23
  • Frequency rank in raw corpus: 4990

Noun

  1. Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
    • You be amebo.  — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
    • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
    • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
    • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
  2. Na make person dey gossip
    • Dem siddon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
    • I beg I no wan talk because if I mistake mention name, I don do amebo be dat  — (NSC_Legbeti_2020, I wont dare call names otherwise, I will be spreading gossip)
    • E go turn your phone into amebo wey dem fit use track you and come tiff everytin for am.  — (bbc__2461, __no translation__)

Synonyms

aproko

Translations

  • English: a gossip, idle talk