americaner

Naija

Alternative forms

Etymology

From: the word American

Pronunciation

  • àmɛ̀rìkánà

Play


Noun

Person wey no from America come but e dey sabi talk as america people take dey talk.

  • E dey speak americaner. E be americaner.  — (Egbokhare_2021, He/she speaks as an American. He/She must have been staying in America.)

Synonyms

Translations

  • English: A migrant who has an American accent as result of having lived in America