Difference between revisions of "anco"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
# Na make people do things desame way. | # Na make people do things desame way. | ||
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}} | #:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|All | + | #:*{{ux|dv|All di people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[asoebi]] | * [[asoebi]] |
Revision as of 06:30, 2 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English and, co
Pronunciation
- ànkô
Noun
- Na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
- Di man and im wife wear anco. — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
- all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
- Na make people do things desame way.
- Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco. — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
- All di people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na anco tings. — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)
Related forms
Translations
- English: unison