Difference between revisions of "anco"

Line 17: Line 17:
 
# Na make people do things desame way.   
 
# Na make people do things desame way.   
 
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
 
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
#:*{{ux|dv|All di  people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
+
#:*{{ux|dv|All di  people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[asoebi]]
 
* [[asoebi]]

Revision as of 06:31, 2 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, co

Pronunciation

  • ànkô

Play Play

Noun

  1. Na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
    • Di man and im wife wear anco.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
    • all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  2. Na make people do things desame way.
    • Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
    • All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na anco tings.  — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: unison