Difference between revisions of "anco"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
+
# [[disame disame]] cloth wey people dey wear.
 
#:*{{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
 
#:*{{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
 
#:*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
 
#:*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
# Na make people do things desame way.   
+
# Di way wey people dey do [[disame disame]].   
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like sey dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
+
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
#:*{{ux|dv|All di  people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
+
#:*{{ux|dv|All di  people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[asoebi]]
 
* [[asoebi]]

Revision as of 02:07, 18 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, co

Pronunciation

  • ànkô

Play Play

Noun

  1. disame disame cloth wey people dey wear.
    • Di man and im wife wear anco.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
    • all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  2. Di way wey people dey do disame disame.
    • Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
    • All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings.  — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: unison