Difference between revisions of "anco"

Line 22: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''unison''
+
* English: ''uniform, unison''

Revision as of 13:38, 21 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, and company

Pronunciation

  • ànkô

Play Play

Noun

  • Di man and im wife wear anco.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
  • all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  • Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
  • All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings.  — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: uniform, unison