Difference between revisions of "anco"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:English ''and'',  ''co''
+
From:English ''and'', and ''company''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
+
* [[disame disame]] cloth wey people dey wear.
#:*{{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
+
:* {{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(The man and his wife wore the same outfit)}}
#:*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
+
:*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
# Na make people do things desame way.   
+
* Di way wey people dey do [[disame disame]].   
#:*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
+
:* {{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do '''anco'''.|(NSC_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
#:*{{ux|dv|All de people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
+
:* {{ux|dv|All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na '''anco''' tings.|(NSC_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[asoebi]]
 
* [[asoebi]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''unison''
+
* English: ''uniform, unison''

Latest revision as of 13:18, 20 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, and company

Pronunciation

  • ànkô

Play Play

Noun

  • Di man and im wife wear anco.  — (The man and his wife wore the same outfit)
  • all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial  — (NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  • Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco.  — (NSC_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
  • All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings.  — (NSC_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: uniform, unison