Difference between revisions of "anco"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* [[disame disame]] cloth wey people dey wear.
 
* [[disame disame]] cloth wey people dey wear.
:* {{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
+
:* {{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(The man and his wife wore the same outfit)}}
 
:*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
 
* Di way wey people dey do [[disame disame]].   
 
* Di way wey people dey do [[disame disame]].   

Latest revision as of 13:18, 20 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, and company

Pronunciation

  • ànkô

Play Play

Noun

  • Di man and im wife wear anco.  — (The man and his wife wore the same outfit)
  • all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial  — (NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  • Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco.  — (NSC_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
  • All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings.  — (NSC_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: uniform, unison