Difference between revisions of "anco"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(16 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * anko | + | * [[anko]] |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:English ' and | + | From:English ''and'', and ''company'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ànkô | * ànkô | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-anko.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-anko.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * [[disame disame]] cloth wey people dey wear. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(The man and his wife wore the same outfit)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|all di office people don gree sey de go wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}} | |
− | + | * Di way wey people dey do [[disame disame]]. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do '''anco'''.|(NSC_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na '''anco''' tings.|(NSC_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | *[[asoebi]] | + | * [[asoebi]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''uniform, unison'' |
Latest revision as of 13:18, 20 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English and, and company
Pronunciation
- ànkô
Noun
- disame disame cloth wey people dey wear.
- Di man and im wife wear anco. — (The man and his wife wore the same outfit)
- all di office people don gree sey de go wear anco go Manager mama burial — (NSC_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
- Di way wey people dey do disame disame.
- Di moto wey all the sales manager people drive come di place na disame Camry, e come just be like sey dem do anco. — (NSC_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
- All di people wey don marry for di group dey always wear marriage ring join engagement ring like sey na anco tings. — (NSC_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)
Related forms
Translations
- English: uniform, unison