Difference between revisions of "anco"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#na when people wear desame kind cloth take celebrate something  worn by a couple,
+
#na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
#:* {{ux|dv|Di man and im wife wear anko. |(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
+
#:* {{ux|dv|Di man and im wife wear ''anko''. |(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}}
##na when people wear desame kind cloth take celebrate
+
#:* {{ux|dv|all the office people don agree to wear ''anko'' go Manager mama burial. |(NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}}
 
+
#na make people do things desame way 
 +
#:* {{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anko. |(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}}
 +
#:* {{ux|dv|. All de married people for de group get one kind way dem dey wear marriage ring join engagement ring like say na anco|(Egbokhare_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring in similar fashion.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[asoebi]]
 
*[[asoebi]]

Revision as of 18:29, 24 November 2020

Naija

Alternative forms

  • anko

Etymology

From:English ' and co '

Pronunciation

  • ànkô


Noun

  1. na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
    • Di man and im wife wear anko.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
    • all the office people don agree to wear anko go Manager mama burial.  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  2. na make people do things desame way
    • Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anko.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
    • . All de married people for de group get one kind way dem dey wear marriage ring join engagement ring like say na anco  — (Egbokhare_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring in similar fashion.)

Related forms

Translations

  • English: same attire worn for an outing or festival.