Difference between revisions of "anco"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *na when people wear desame kind cloth take celebrate someting. | |
− | + | :*{{ux|dv|Di man and im wife wear '''anco'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|all the office people don agree to wear '''anco''' go Manager mama burial|(NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )}} | |
− | + | *na make people do things desame way. | |
− | + | :*{{ux|dv|Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do '''anco'''.|(NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|. All de people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na '''anco''' tings.|(NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[asoebi]] | *[[asoebi]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''same attire | + | * English: ''To do things together same way or wear the same attire for an outing or festival''. |
Revision as of 20:09, 13 January 2021
Naija
Alternative forms
- anko
Etymology
From:English and, co
Pronunciation
- ànkô
Noun
- na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
- Di man and im wife wear anco. — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
- all the office people don agree to wear anco go Manager mama burial — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
- na make people do things desame way.
- Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco. — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
- . All de people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na anco tings. — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)
Related forms
Translations
- English: To do things together same way or wear the same attire for an outing or festival.