anco

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English and, co

Pronunciation

  • ànkô


Noun

  • na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
  • Di man and im wife wear anco.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
  • all the office people don agree to wear anco go Manager mama burial  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  • na make people do things desame way.
  • Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
  • . All de people wey don marry for de group dey always wear marriage ring join engagement ring like say na anco tings.  — (NSC_Legbeti_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring the same way as if by agreement.)

Related forms

Translations

  • English: To do things together same way or wear the same attire for an outing or festival.