anco

Revision as of 18:29, 24 November 2020 by 154.66.42.119 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • anko

Etymology

From:English ' and co '

Pronunciation

  • ànkô


Noun

  1. na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
    • Di man and im wife wear anko.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
    • all the office people don agree to wear anko go Manager mama burial.  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  2. na make people do things desame way
    • Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anko.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
    • . All de married people for de group get one kind way dem dey wear marriage ring join engagement ring like say na anco  — (Egbokhare_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring in similar fashion.)

Related forms

Translations

  • English: same attire worn for an outing or festival.