anco
Naija
Alternative forms
- anko
Etymology
From:English ' and co '
Pronunciation
- ànkô
Noun
- na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
- Di man and im wife wear anco. — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
- all the office people don agree to wear anco go Manager mama burial. — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
- na make people do things desame way
- Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco. — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
- . All de married people for de group get one kind way dem dey wear marriage ring join engagement ring like say na anco dem dey take am do. — (Egbokhare_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring in similar fashion.)
Related forms
Translations
- English: same attire worn for an outing or festival.