anco

Revision as of 13:11, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • anko

Etymology

From:English and, co

Pronunciation

  • ànkô


Noun

  1. na when people wear desame kind cloth take celebrate someting.
    • Di man and im wife wear anco.  — (Egbokhare_2020. The man and his wife wore the same outfit)
    • all the office people don agree to wear anco go Manager mama burial  — (NSC_Legbeti_2020. The entire staff resolved to wear outfits made of similar fabric to the funeral of the Manager's mother )
  2. na make people do things desame way
    • Di moto wey all the sales manager people drive come de place na desame Camry, e come just be like say dem do anco.  — (NSC_Legbeti_2020. All the sales executives drove the same brand of Camry like it was some kind of uniform)
    • . All de married people for de group get one kind way dem dey wear marriage ring join engagement ring like say na anco dem dey take am do.  — (Egbokhare_2020. The married women in the group wear both engagement and wedding ring in similar fashion.)

Related forms

Translations

  • English: same attire worn for an outing or festival.