Difference between revisions of "anoder"
Line 29: | Line 29: | ||
* English: ''another'' | * English: ''another'' | ||
− | ===Pronoun=== | + | ===Pronoun=== |
− | |||
− | |||
− | |||
+ | Na word wey we de dey use talk sey someting different | ||
+ | :*{{ux|dv|If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go '''anoder''' church. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''another'' | * English: ''another'' |
Revision as of 13:36, 5 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English another
Pronunciation
- anoda
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 73
- Frequency rank in NSC treebank: 179
- Frequency in raw corpus: 312
- Frequency rank in raw corpus: 952
Article
Na someting wey different from someting.
- Anoder gbege? — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble?)
- Anoder big work o. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__29, It is another huge project.)
- From one problem to anoder. — (deuber__2927, The problems are endless.)
- People dey move from one level to anoder. — (KAD_06_Cooking_DG__187, People are moving up the social strata.)
Translations
- English: another
Pronoun
Na word wey we de dey use talk sey someting different
- If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go anoder church. — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)
Translations
- English: another