Difference between revisions of "anoder"

Line 29: Line 29:
 
* English: ''another''
 
* English: ''another''
  
===Pronoun===
+
===Pronoun===  
anoder:
 
 
 
:*{{ux|dv|If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go '''anoder''' church. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observed that you don't like the way they go about their worship, you will leave and go to another church.)}}
 
  
 +
Na word wey we de dey use talk sey someting different
  
 +
:*{{ux|dv|If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go '''anoder''' church. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''another''
 
* English: ''another''

Revision as of 13:36, 5 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English another

Pronunciation

  • anoda

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 73
  • Frequency rank in NSC treebank: 179
  • Frequency in raw corpus: 312
  • Frequency rank in raw corpus: 952

Article

Na someting wey different from someting.

  • Anoder gbege?  — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble?)
  • Anoder big work o.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__29, It is another huge project.)
  • From one problem to anoder.  — (deuber__2927, The problems are endless.)
  • People dey move from one level to anoder.  — (KAD_06_Cooking_DG__187, People are moving up the social strata.)


Translations

  • English: another

Pronoun

Na word wey we de dey use talk sey someting different

  • If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go anoder church.  — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)

Translations

  • English: another