anoder
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English another
Pronunciation
- anoda
Article
Na someting wey different from someting.
- Anoder big work o. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__29, It is another huge project.)
- From one problem to anoder. — (deuber__2927, The problems are endless.)
- People dey move from one level to anoder. — (KAD_06_Cooking_DG__187, People are moving up the social strata.)
Translations
- English: another
Pronoun
Na word wey we de dey use talk sey someting different
- If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go anoder church. — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)
Translations
- English: another