anoder

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English another

Pronunciation

  • anoda

Play Play

Article

Na someting wey different from someting.

  • Anoder big work o.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__29, It is another huge project.)
  • From one problem to anoder.  — (deuber__2927, The problems are endless.)
  • People dey move from one level to anoder.  — (KAD_06_Cooking_DG__187, People are moving up the social strata.)

Translations

  • English: another

Pronoun

Na word wey we de dey use talk sey someting different

  • If you go church, you look dat church sey di way de take do for dat church dat day, you no like am, you go comot go anoder church.  — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__100, If you attend a church service and you observe that their way of worship is unacceptable, you should leave for a different church.)

Translations

  • English: another